We Are >>TUNVIBEZ

THE LATEST NAIJA BLOG WE TUNE THE MUSIC
NEWS | SPORTS | ENTERTAINMENT | MIXTAPE | TALK ZONE | JOKES | GIVEAWAY | TV LIST

PROMOTE MUSIC | ADVERTISE | SUBMIT FREEBEAT

  • [Music] Tizzy blinks - i dey
  •  the young Talented Ojo Fast rising artiste,(Tizzy Blinks), after a long time release as they Await his Fire EP for the year, he decided to welcome his fams to 2022 with an Exclusive Hit Single,

     a bonus Track from the EP ,

    Tittled (I DEY) Produced by Him. Under the Management Of Lamber Nation Entainment Team. follow @tizzyblinksos.

    DOWNLOAD MP3DOWNLOAD

    DOWNLOAD HERE

    TIZZYBLINKS - I DEY (LYRICS)


    INTRO:


    EEHOOOOOOAHHHH BABA DEY FOR ME


    WISEST 


    VERSE 1:


    No be everything wey dey shine my brother be Gold

    You have to think and you have to let things go oo yehhhh

    Stay on track and follow who sabi the road, no follow solo.


    PRE CHORUS:


    Say if them like make dem fire katapot

    I DEY

    Make dem shut there shot

    I DEY

    God go still de bless the boy e yh

    I DEY 

    Even if them beat there Drum oh ooo

    I DEY


    CHORUS:


    One Time For the Man them

    I DEY                                           (WUTANA WUTANA WUTANA E, TOUCH E MY HEARTH OO EH)

    Two time for the people wey sabi what de do

    I DEY 

    One time for the man them 

    I DEY                                           (Them want to hold my hands , I focus on life I swear i no rush, I no pause)

    Three time for the people wey de carry shoulder up.


    VERSE 2:


    This not the End of the road for us you know e yh

    When monkey de work baboon go carry go ooo

    Base on belive i step up my game i pray make i no loss

    If them like make dem jealous me yhh


    PRE CHORUS:


    Say if them like make dem fire katapot

    I DEY

    Make dem shut there shot

    I DEY

    God go still de bless the boy e yh

    I DEY 

    Even if them beat there Drum oh ooo

    I DEY


    CHORUS:


    One Time For the Man them

    I DEY                                           (WUTANA WUTANA WUTANA E, TOUCH E MY HEARTH OO EH)

    Two time for the people wey sabi what de do

    I DEY 

    One time for the man them 

    I DEY                                           (Them want to hold my hands , I focus on life I swear i no rush, I no pause)

    Three time for the people wey de carry shoulder up.


    BRIDGE:


    EEHOOOOOOAHHHH BABA DEY FOR ME   


    DJ SMASHHH EHEHEH


    OUTRO:


    One Time For the Man them                      

    Two time for the people wey sabi what de do

    One time for the man them                                   

    Three time for the people wey de carry shoulder up.


    TIZZY BLINKS AGAIN O

     

    No comments:

    Post a Comment