We Are >>TUNVIBEZ

THE LATEST NAIJA BLOG WE TUNE THE MUSIC
NEWS | SPORTS | ENTERTAINMENT | MIXTAPE | TALK ZONE | JOKES | GIVEAWAY | TV LIST

PROMOTE MUSIC | ADVERTISE | SUBMIT FREEBEAT

  • [Lyrics] Seyi Shay Ft. Yemi Alade – Pempe

  • LYRICS

    [Intro]
    Pempe, Pempe
    (Seyi Shay)

    [Verse 1]
    You yarn me say you want a serious something, pempe
    We just start to yarn you say you want my cookie, pempe
    I’ve drawn the line if you get mind, make you cross, pempe
    And The Alarm must sound if you touch my private property, pempe

    [Chorus]
    Pempe o o, pempe,
    Pempe oooo,
    Pempe oo,
    Ogbeni no go dere

    Pempe o o, pempe,
    Pempe oooo,
    Pempe oo,
    Ogbeni no go dere

    [Verse 2]
    I hear the shit dem be talking about me
    Trolling me, han han very clouty,
    Follow you talk, tell dem say you done knack me o oooh no
    You call I pick, won so pe mi cheap
    O dia easy, to be a celebrity
    Seyi baby too much feferiti
    Eh eh eh eh eh

    [Chorus]
    Pempe o o, pempe,
    Pempe oooo,
    Pempe oo,
    Ogbeni no go dey

    Pempe o o, pempe,
    Pempe oooo,
    Pempe oo,
    Ogbeni no go dere

    [Yemi Alade]
    No go there
    Im saying ma lo be
    Sister no go there
    Not playing ma lo gbe
    Season after season
    trending for no reason
    Just they chop my chicken
    I no get time for beefing
    Na na na
    Nothing but my matter wey him
    Carry for him head
    Like say na him dey help me sell am
    Account balance nothing
    Is a big boy nothing
    Don’t touch me Ogbeni
    Don’t try it
    I be pempe o o o

    [Chorus]
    Pempe o o, pempe,
    Pempe oooo,
    Pempe oo,
    Ogbeni no go dey

    Pempe o o, pempe,
    Pempe oooo,
    Pempe oo,
    Ogbeni no go dere

    The End!!!

    No comments:

    Post a Comment